album cover
BTC
15
African
BTC was released on April 10, 2026 by Zaddyeko Entertainment as a part of the album BTC - Single
album cover
Release DateApril 10, 2026
LabelZaddyeko Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
JA3
JA3
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
jarikre ogheneovo Jaden
jarikre ogheneovo Jaden
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
O'keys
O'keys
Producer

Lyrics

Btc
no be say I wan carry last
ja3 ja3
no be say I no wan follow trend
 I swear
no be say my turn don pass
don pass
no be so
no be so my guy
no be say
I no sabi work
No be say
no be say I be old taker
abeg
no be say na my way better
better
No be so
no be so
 I for do em your way
but btc Dey undetected
e get why e Dey like that
pending no be say e don drop
e don pass e don pass
Omo nothing
like four middle man
na just me and my chairmo
e for better
if na me alone
but that one no mean
The next thing na to tell momce
no reason em
I go soon paste sumtin
Babim I Dey with u
my guy i no fit forget u
Gum body
with who know road
mount em
till you figure em
No gree
till you collect
no gree no gree
na diz one I mount
na diz one na sharp
na this one
me and my bros
still Dey voltage
Tested and trusted
if u no believe
test em self
e too sharp
e no fit cast
Na one chance
I for do em your way
but btc Dey undetected
e get why e Dey like that
pending no be say e don drop
e don pass e don pass
Omo nothing
like four middle man
na just me and my chairmo
e for better
if na me alone
but that one no mean
The next thing na to tell momce
no reason em
I go soon paste sumtin
Babim I Dey with u
my guy i no fit forget u
Gum body
with who know road
mount em
till you figure em
No gree
till you collect
no gree no gree
Written by: jarikre ogheneovo Jaden
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...