album cover
Amuni
album cover
00:00
00:50
02:00
00:00
02:20
Past 7 Days
Amuni was discovered most frequently at around 50 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Oya
Devil in Prada
Fine girl wear Gucci designer
I don enter wahala
As I don jam mami water
Chineke lewe m
I no wan kpai person daughter
Fatality, Mortal Kombat
I wan give you life assurance
[PreChorus]
Give me the keys to your heart, give me permission
Wetin I want na your love and attention
See as I dey move like a man wey get mission
But na mission impossible, you go require ammunition
[Chorus]
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
[Verse 2]
Give me love, cool my temper
Cool am pass air conditioner
Chop your ofe nsala
Breakfast, lunch and dinner
She say she no dey see am
She dey call me John
She dey call me John Cena
But this one you go receive am, eh
[PreChorus]
Give me the keys to your heart, give me permission
Wetin I want na your love and attention
See as I dey move like a man wey get mission
But na mission impossible, you go require ammunition
[Chorus]
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
[Outro]
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Amuni', amuni'
Written by: Kamal Momoh, Stevenson Anyinachiso Njoku
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...