album cover
Tings
3
Music
Tings was released on November 27, 2025 by KhellL as a part of the album Hiatus Compilation - EP
album cover
Release DateNovember 27, 2025
LabelKhellL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM152

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
KhellL
KhellL
Vocals
WRIO
WRIO
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Samuel Adebayo
Ayomide Samuel Adebayo
Songwriter
Ademodi Adewale Ayomide
Ademodi Adewale Ayomide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Peculiar beatz
Peculiar beatz
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Plenty hard tings break me so low
E be like say man don craze me don lose my mind
I don dey for this track e don dey longtime And me don I brace myself cos I'm ready for this
Man I...
Wait for things wey I finna see
Anybody no finna my cross my finna cross my lane
Hey mama 0oo - Pray for me 000
The Little boy - Don dey for the road
Make dem no stain my clothe — Help me
SO00
People 000 - Dem a wicked
Make dem no stain my clothe — As me dey chase my own
Run da from the konto — where we dey so
Make / dem no chop ooo
'Body no go chop my own
So many tings just dey do man wrong
So many tings just dey break man down So many tings just dey do man wrong So many tings just dey break man down So many tings just dey do man wrong
So many tings just dey break man down So many tings just dey do man wrong
So many tings just dey break man down... yeah!
SO MANY THINGS
Sey this my hustle wey I carry for my head
Na the p deh work me na hin still go make flex
Gat nothing to lose so I put all of my myself
Man I’m steady working, nobody go bear my cross
Man I’m broken
All my pain and sacrifices, just to know me
To my face, he told me so strict, I can’t make it
Stand on my feet and I prove them wrong
Stuck with game like I play dem cod, play dem cod
Now I’m back grind
All the people dem soon go deh find me
Cause im bigger than what they cannot be
Man I’m steady on business and flying
So many tings just dey do man wrong
So many tings just dey break man down So many tings just dey do man wrong So many tings just dey break man down So many tings just dey do man wrong
So many tings just dey break man down So many tings just dey do man wrong
So many tings just dey break man down... yeah!
Written by: Ademodi Adewale Ayomide, Ayomide Samuel Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...