album cover
Ikemefuna
1
Music
Ikemefuna was released on November 27, 2025 by KhellL as a part of the album Hiatus Compilation - EP
album cover
Release DateNovember 27, 2025
LabelKhellL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

PERFORMING ARTISTS
KhellL
KhellL
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Samuel Adebayo
Ayomide Samuel Adebayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Peculiar beatz
Peculiar beatz
Producer, Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Ikemefuna I stand I no worry
God be my strength, I get gozi ma gozi
I no deh play with my stacks and my money
No one go deh when my stomach is grumbling
Dem talk sey dem DEH by you, Iro ni
No canal man fit to do pass your mummy
Pikin wey get helper no deh worry
One wey no get gats deh hustle since morning
Street no get memory pe ko ma kan won ooo
If you no strive for your faith Bby ko ma kan oloun
As I deh drop melody omo e deh ta na ooo ahnnn
My spirit is lit omo I deh gbona ooo
Chorus;
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Verse;
God don co sign my game
Street don co sign my game
Daddy don co sign my game
Even my gees dem deh co sign my game
Sey help me tell soft sey I see am oo
Unusual on the beat da mo
I no deh joke with my peace so mo
Hundred percent and I keep no loss
Chorus;
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Oya da si ta, je ko ma jo
Written by: Ayomide Samuel Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...