album cover
Zobo
69
Worldwide
Zobo was released on December 5, 2025 by Peazy Ariegwe as a part of the album Zobo - Single
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelPeazy Ariegwe
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM190

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peazy Ariegwe
Peazy Ariegwe
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Peazy Ariegwe
Peazy Ariegwe
Songwriter

Lyrics

Peazy Ariegwe Dem know oh oh
I Dey let Dem know
Should i tell you something different
Or should I tell you want I feel
Oh oh oh
No be everybody wey come beside you
Nah really really love you
You should understand that’s the principle of life too
Everybody notice
Have been on low key
For a very long time oh
See me so i don tey
For this journey
But man no give up hope
Shumarema , shumarema
Shumarema jo
If I Dey your side you go know say Peazy i be stubborn being
Life wey you see no be zobo
No be everything I fit let you know
Problems Dey wey Dey make man Choko
At the same time pass me Choko
When it’s good then you dance like pocolee 
Feeling like I just won a lotto
Paparazzi Dem snap me photo
 Hmmm snap me photo
I don’t think know where I’m coming from
I came from a place where nobody send you
Peazy ariegwe Okpe number One Brah Degwo 
I’m an icon
In 2010 me I dropped my first song
Delta Party that’s my first song
In 2012 i feature Erigga “Baby follow”
Many people love that song
But Still I was damaged
I can even perform my own song on stage
Blogger put it up Erigga ft Wizkid
Nearly lose my mind thinking about this thing
That scenario brought Peazy Ariegwe
2020 I came with Orile
Everything moving up no-delay
Never trust nobody that’s my mistake
Life wey you see no be zobo
No be everything I fit let you know
Problem Dey wey Dey make man Choko
At the same time pass me Choko
When it’s good then you dance like pocolee
Feeling like I just won a lotto
Paparazzi Dem snap me photo
 Hmmm snap me photo
Cypresshit mix
Written by: Peace Peazy Ariegwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...