album cover
Abonko
album cover
00:00
00:05
00:15
00:30
00:40
00:45
00:50
01:00
01:05
01:10
01:30
01:40
02:30
00:00
02:58
Past 7 Days
Abonko was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Shatta Wale
Uhh
Survival ah di fittest
Too much information
Too much information
Yeah
Listen
[Verse 1]
Nobody go fi cool me, mi abi de lava
E shock you say I reach with okada
Banku you dey bore Firestick cos of shadda
I dey see Abonko and Kojo Manuel like my brother
For Tidal Rave I know say you dey search my matter
For the negative not positive suck ya moda
Don't stop am cos for your face I dey chop dollar
Your stomach like bamboo akurase borga
So you no dey shy say you talk and I make am
Dem try take my spot and I come back take am
Shatta be the guy no be your guy wey dey fake am
For here we no dey book am we dey see am like woman
[Chorus]
Abonko, Abonko
Shake dem make dem kpokpo
This job I dey do no be koko
Dem want see Kojo Manuel bore but Kojo Manuel no bore
Abonko, Abonko
Shake dem make dem kpokpo
This job I dey do no be koko
Dem want see Kojo Manuel bore but Kojo Manuel no bore
[Verse 2]
Listen
Me ano taya
I dey run like horse tamɔ kpɔnkɔ ne ekɔ kwaya
I dey warn the pundits wey say dem be the pioneer
Time I drop bandana from Ghana
Some of you dey for kwanya
The boy wey you say no go make am make am herh
Dem want apologize dem no know who go come first
If dem know rank, abi doctor dem be nurse
For this place fuck your teacher abi your sir
What we teach you, you no learn am you bi dumb
All of you for there I dey see you like cum
You dey talk things wey you no dey understand
PAQ check another million come
[Chorus]
Abonko, Abonko
Shake dem make dem kpokpo
This job I dey do no be koko
Dem want see Kojo Manuel bore but Kojo Manuel no bore
Abonko, Abonko
Shake dem make dem kpokpo
This job I dey do no be koko
Dem want see Kojo Manuel bore but Kojo Manuel no bore
Abonko, Abonko
Shake dem make dem kpokpo
This job I dey do no be koko
Dem want see Kojo Manuel bore but Kojo Manuel no bore
Abonko, Abonko
Shake dem make dem kpokpo
This job I dey do no be koko
Dem want see Kojo Manuel bore but Kojo Manuel no bore
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...