album cover
Don’t Know
32
Music
Don’t Know was released on December 5, 2025 by Divizzion as a part of the album Speed - EP
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nyeski Great
Nyeski Great
Performer
Mr Moore
Mr Moore
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Moore
Mr Moore
Producer

Lyrics

Hope say you nor dey hide anything from me I don’t know
Confide in me
Baby don’t be scared I’ll cause no trouble
My baby
I dey right beside you
‘Cause I’m all for you
I nor go abandon you
My baby
If dem like make dem talk
‘Cause na you I see
I go fight for you
‘Cause na love
Have you ever fallen in love?
So you don’t know
‘Cause na love
Have you ever fallen in love?
So you don’t know
You don’t know
You don’t know
Cho Cho Cho
Dem go talk Cho Cho Cho
Dem go throw shades
But baby make we lock up
Make we just dey love up
Oh baby girl this your body
Na only me dey enjoy this body
If dem start rumor na dem e sabi
Girl I’m in love with you
Love with you
My baby
I dey right beside you
‘Cause I’m all for you
I nor go abandon you
My baby
If dem like make dem talk
‘Cause na you I see
I go fight for you
‘Cause na love
Have you ever fallen in love?
So you don’t know
‘Cause na love
Have you ever fallen in love?
So you don’t know
You don’t know
You don’t know
Written by: Okerevwodjae Nyerhovwo Great
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...