album cover
Life
Music
Life was released on February 27, 2026 by Divizzion as a part of the album Grateful - EP
album cover
Release DateFebruary 27, 2026
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM91

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nyeski Great
Nyeski Great
Performer
Mr Moore
Mr Moore
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Moore
Mr Moore
Producer

Lyrics

Omo from the place wey I come from 
Many, many things wey my eyes see 
‘Swear a lot of things  wey my eyes see
Mouth no fit talk yeah, yeah 
And as you dey go make you hold God 
Dem fit slap you make you lock up 
Omo you fit miss your road 
For the wrong turn 
Naso e just be 
Prayers for my brothers 
All up in the streets 
Believers no dey bother 
We all just tryna eat 
Zero competition 
Kill that shit that you call greed 
Some ah Stab your back 
Dem go wan see you bleed 
But man ah keep on 
Man ah keep on going 
Flee from the bad vibes 
Get some trees and blow it 
Seen a lot of things 
Got my heart all broken 
Chase my dreams 
Till my wrist turn frozen 
Na why me I dey thank my Jah for life
Thank my Jah for life 
Na why me I dey thank my Jah for life
Na why me I dey thank my Jah for life
Thank my Jah for life 
Na why me I dey thank my Jah for life 
And to my mummy, to my daddy 
Yeah I know I grew fast but you should get it 
And if I go talk truth
E no funny 
Remember popsy tell me say the streets e no friendly 
 
You know say where I come from be bloody 
Straight up for nothing 
Scratch my back I do your own 
50/50 something 
But I owe you nothing 
Jah love cover me 
One girl I I’m loving 
She sweet me like candy 
Prayers for my brothers 
All up in the streets 
Believers no dey bother 
We all just tryna eat 
Zero competition 
Kill that shit that you call greed 
Some ah Stab your back 
Dem go wan see you bleed 
But man ah keep on 
Man ah keep on going 
Flee from the bad vibes 
Get some trees and blow it 
Seen a lot of things 
Got my heart all broken 
Chase my dreams 
Till my wrist turn frozen 
Na why me I dey thank my Jah for life
Thank my Jah for life 
Na why me I dey thank my Jah for life 
Na why me I dey thank my Jah for life
Thank my Jah for life 
Na why me I dey thank my Jah for life
Written by: Okerevwodjae Nyerhovwo Great
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...