album cover
High Way
album cover
High Way was released on March 28, 2025 by Timely Mystro Entertainment as a part of the album Jack Of Altrayd
March 28, 2025
LabelTimely Mystro Entertainment
LanguageEnglish
BPM84
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

The hustle turn a man to zombie
Oh my God oh-oh
I just dey find my peace of mind
Oh-oh ye-ye-yeah
Nobody holy pass okoli
So I light my kpoli
Cos I just wan feel irie ya ya
I dey meditate, each and every day
Oh-oh ah
Wetin concern Agbero with overload
247 man dey for the road
And my only comforter na igbo
Oh my antidote, oh my antidote oh-oh
Igbo, Igbo, oh-oh-ah
Na you dey make me gyrate, gyrate, gyrate
(On a high way, on a high way)
Igbo, Igbo, oh-oh-ah
Na you dey make me gyrate, gyrate, gyrate
My mind dey faraway
A bottle of squadi and Bacardi
Light me up oh-oh Mr Faraday
I dey feel like say I'm the most high
Wahala no go choke me like bow tie
From Port Harcourt to the world
This kind of sound oh dem never hear before
Roll up my spliff oh sativa
Somebody call my dealer
(Oh-oh-oh-ah)
High way, on a high way
High way, on a high way
High way, on a high way
High way, say na high way I dey go
High way, on a high way
High way, on a high way
High way, on a high way
High way…
Wetin concern Agbero with overload
247 man dey for the road
And my only comforter na igbo
Oh my antidote, oh my antidote oh-oh
Igbo, Igbo, oh-oh-ah
Na you dey make me gyrate, gyrate, gyrate
(On a high way, on a high way)
Igbo, Igbo, oh-oh-ah
Na you dey make me gyrate, gyrate, gyrate
Written by: Emmanuel Ugochukwu Pius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...