album cover
Airohnee
95
Afro-Beat
Airohnee was released on March 28, 2025 by Saut as a part of the album One For All - EP
album cover
Release DateMarch 28, 2025
LabelSaut
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Saut
Saut
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayobosede Kolade
Ayobosede Kolade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Teeser
Teeser
Producer
Akin Lexus
Akin Lexus
Producer

Lyrics

Teeser, Innit?
Oh oh oh oyinma
O ige gbu mmadu (ah ahn)
I've got love for you
And you've got love for me too (do you got love for me)
You no need deny, when the love is equal (tell me, tell me, tell me)
We're in this together
Your issues, my issues
Good things I wish you
Bad belle, bad belle go always wan intrude
Your loving suppose cool me mind (e suppose ah)
You suppose don know wetin me like (you suppose ah)
No be everytime we go dey fight (oh oh oh waaa)
These things fit kill our vibe
I no wan lose you so hold me tight (baby hold me ah)
We too match like dodo and rice (you no see the match)
Shey you no go wan be my wife?
Shey you no go wan?
But na what I order and what I get
Pour the water on top my head
Call olopa, dem need arrest
Mamiwater she don dey vex
Osanobua na beg I beg
Na love I love am, I no offend
Is it a crime to love?
Why she dey sweet me like agbo?
Oh irony
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
Your loving is spiritual
So I hala my gees
Saying I'm already far, like I smoke cannabis
You be ganja
Tell me the spell I am under
My Angela, if I talk one she go talk am back(mogbe)
Your loving suppose cool me mind (me mind)
You suppose don know wetin me like (me like)
No be everytime we go dey fight (dey fight)
These things fit kill our vibe (our vibe)
I no wan lose you so hold me tight
We too match like dodo and rice (we too match oh bebe)
Shey you no go wan be my wife?
Shey you no go wan?
But na what I order and what I get
Pour the water on top my head
Call olopa, dem need arrest
Mamiwater she don dey vex
Osanobua na beg I beg
Na love I love am, I no offend
Is it a crime to love?
Why she dey sweet me like agbo?
Oh irony
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
You suppose cool my cool my cool my mind(Irony oh, Irony)
(Emotional Chants) Yeah yeah
Written by: Ayobosede Kolade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...