album cover
Only You
album cover

Lyrics

Odi recordina
Hope you recordina ti da mee
I no be pikin
Cause how come i be goofy
Anytime I dey around you I care
And when you no dey around me, na pain
Shey na so the love suppose be?
Wanna run away with you in high speed
Girl na only you I wan please
Take kiss
Ekelebe wey dey on voodoo
All my guys dem say I too do
I tell my people say I choose you
Only you ah, only you ah
Wetin you do? Ah ahn
E gats to be juju for real
Who made the rules? Ahn
Cause see as I dey follow your lead
Zombie oh, Zombie
Ki lo shey fu n mi Doyin?
Lo mi oh, lo mi
Girl, unto you me submit
E dey do me
(Giri giri giri ah ahn)
Be like you dey tamper with my brain
(Baby saro saro oh)
Shey na till e affect my membrane?
(Oh oh Saro oh oh ahn)
Mmmn
Never, never
Never never don’t stop
I no fit show myself loving on my own
When you leave me, I’ll be drowning in my own thoughts
Na why i no dey like dey all alone
So when the sunset , mae we gada runtown
Blow my trumpet, make we gada make sounds
Fun sex, anytime we get down
Make i give you something to remember
If na for your place, girl me no mind
You’re the only person wey fit make me compromise
My heart been don shatter but e come to life
I’m guessing that’s because of you
Ekelebe don dey on voodoo
All my guys dem say I too do
I tell my people say I choose you
Only you ah, only you ah
Wetin you do? Ah ahn
E gats to be juju for real
Who made the rules? Ahn
Cause see as I dey follow your lead
Zombie oh, Zombie
Ki lo shey fu n mi Doyin?
Lo mi oh, lo mi
Girl, unto you me submit
E dey do me
(Giri giri giri ah ahn)
Be like you dey tamper with my brain
(Baby saro saro oh)
Shey na till e affect my membrane?
(Oh oh Saro oh oh ahn)
Mmmn
Never, never
Never never don’t stop
I no fit show myself loving on my own
When you leave me, I’ll be drowning in my own thoughts
Written by: Kolade Ayobosede

Loading...