album cover
Complicated
album cover
Complicated was released on December 1, 2025 by Flykeys Nation as a part of the album Complicated - Single
ReleasedDecember 1, 2025
LabelFlykeys Nation
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

No be say I don mental
Na the money make me sa kilometer o
I no be gold digger o
Mi o de le lo gbebo Lori ta o
I've been running my race
All I want na your grace
Life is so complicated
E no matter if you dey educated
I've been running my race
All I want na your grace
Life is so complicated
E no matter if you dey educated
I just wanna see me at the top
Emi omo lile mi o de le foh
Mi o de le foh (mo foh ti)
E dey pain me for my body
Paddy mi ma lo tan mi
When the money show I go call you
Anytime anyday count on me
E dey pain me for my body
Paddy mi ma lo tan mi
When the money show I go call you
Anytime anyday count on me
Count on me
Count on me
(Shey you go count on me)
Count on me
Written by: Elijah Akorede Ramon

Loading...