album cover
Gracias
album cover
Gracias was released on April 29, 2026 by Flykeys Nation as a part of the album Gracias - Single
ReleasedApril 29, 2026
LabelFlykeys Nation
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Jah bless me and everybody
Wey Dey love me o
No mercy for anybody wey go hurt me o
No be my fault say heaven
Dey shine there light on me oooh
(Ohhh ohhh my flow)
As I dey go I dey carry my cross alone
And I ask when me sef go blow blow
As I dey go I dey carry my cross alone
And I ask when me sef go blow
I dey see am oh as you dey support me oh
E dey sweet me oh say baba God no go leave you oh

I dey see am oh
E dey sweet me oh
If you don't really like my style
I don't really like your style
I just wanna say my mind o
I just wanna feel alright eee
Uuuuuh I know say one day ghetto boy go blow
And where dem dey where dem dey when i no get money oo
Proverty no be ur mate
Oluwa jor gbemisoke ooohh
Many other days when I don't know myself
Na only music Dey burst my brain
I don high I don Maya hmm
Many other days when I don't know myself
Na only music Dey burst my brain
I don high I don Maya
Say me me I don dey for my trips oo
Me I don smoke cannabis oo
Somebody call 911 oo
(Somebody call 911 oo)
I dey see am oh as you dey support me oh
E dey sweet me oh say baba God no go leave you oh
I dey see am oh as you dey support me oh
E dey sweet me oh say baba God no go leave you oh
Flykeys o
Hmmm hmmm hmmm hmmmm
I Dey see am oh
E dey sweet me oh say baba God no go leave you oh
Written by: Elijah Akorede Ramon

Loading...