album cover
Winner
346
World
Winner was released on September 9, 2022 by Olabayo as a part of the album What Matters
album cover
Release DateSeptember 9, 2022
LabelOlabayo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olabayo
Olabayo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjamin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmystrings
Emmystrings
Producer

Lyrics

Emmystrings
Nmmmmmm
Wavesounds
Mmmmmm
Amma superstar and a legend in the making
If i shoot my shut i dey focus to achieve oh
On God i move oh
Amma winner
I no dey dull oh
Amma winner oh
Yea yea yea
Amma winner oh
I believe and do, i believe and do
Amma winner oh, amma winner oh
If i no get do
Dem go all laugh me
Just believe and do, just believe and do
You are a winner oh, you are a winner oh
If you no get do, if you no get do
Dem go all laugh you yea yea
I dey give dem
I no dey fear dem, oh na na na na
I no dey look dem, oh na na na na
I go reach there, oh yea yea yea yea
Oya give dem
No dey fear dem, oh na na na na
No go look dem, oh na na na na
You go reach there, oh yea yea yea yea
This boy wey you dey see so
E dey him lane oh, e dey him lane oh
E no dey send your wahala, rara rara
Your paklaba, nmm nmm
Your jaraba
Eh
Omo if na bad vibes
Omo make you gimme distance
I say make you gimme distance
The focus na to win oh
Oh na to win oh oh oh
I believe and do, i believe and do
Amma winner oh, amma winner oh
If i no get do, if i no get do
Dem go all laugh me yea yea
Just believe and do
You are a winner oh, omo you are a winner oh
If you no get do, nmm nmm nmm
Dem go all laugh you, yeah
I dey give dem, oh oh oh oh oh
I no dey fear dem, oh oh oh oh oh
I no dey look dem, oh oh oh oh oh
I go reach there, oh oh oh oh oh
Oya give dem, oh oh oh oh oh
No dey fear dem, oh oh oh oh oh
No go look dem, oh oh oh oh oh
You go reach there, oh oh oh oh oh oh oh
Tha social manager
Written by: Emmanuel Benjamin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...