album cover
Davido
4
Music
Davido was released on December 22, 2025 by Guudboys Republic as a part of the album 11:59
album cover
Album11:59
Release DateDecember 22, 2025
LabelGuudboys Republic
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Guudboy
Guudboy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Lemuel Paul
Lemuel Paul
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lemuel Paul
Lemuel Paul
Producer

Lyrics

Yeah yeah yeah
Don\'t look me less
Don\'t look me less
No body does it better than me
Forget the rest
Everybody na king for him lane
King for him lane
So you know the whole thing
Say your 001 fit be my 010
Na so nai the matter me
Stand no stagger
Awon to lo wonibomo
So I dey nonor
Comot body for weytin no concern me
Bad energy nai be my turn off
Everything wey I need I get am
For the right timing ni
So why dem come dey whine me
Whining me
For my hood they call me Davido
O.B.O
My rhythm and sound are so biblical
But many people do like them no see am
Like Mhia Khalifa
I say dem dey feel am
But many people do like dem no see am
See them no see am but me know say na
Whining whining
Whining me
Whining me whining ann
Dem dey whine me
Whine me...
Whining me whining me
Whining me
So many people want cap aje
Shut up Fem...
Dem say dem no no my gbedu again
Shut shut up Fem
If no be me who dey phenomenal
If no be me tell me na who be light
If no be me who come kill Goliath
You go tell me
You go tell me na who
123 na banga e choke dem
Dem come dey give me lamba
If no be me tell me who be baba
Wey fit to make the party come alive
O.B.O na baba
Davido na baba
Lemuel na baba
Na we dey give them de banga to banga
For my hood they call me Davido
O.B.O
My rhythm and sound are so biblical
But many people do like them no see am
Like Mhia Khalifa
I say dem dey feel am
But many people do like dem no see am
See them no see am but me know say na
Whining whining
Whining me
Whining me whining ann
Dem dey whine me
Whine me...
Whining me whining me
Whining me
Stand no stagger
Awon to lo wonibomo
So I dey nonor
Comot body for weytin no concern me
Bad energy nai be my turn off
Everything wey I need I get am
For the right timing ni
So why dem come dey whine me
Whining me
Written by: Lemuel Paul
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...