album cover
Chempela
album cover
Chempela was released on November 1, 2026 by Guudboy as a part of the album Chempela - Single
ReleasedNovember 1, 2026
LabelGuudboy
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Okay na
Hello, you look so nice,
Are you from Kampala?
I must have met you before,
Maybe in Ikeja.
All of these girls online lying,
Say they dey for Island
They Iyana Ipaja. Okay
Okay sorry, See you later.
E get the wey you dey move my bebe
And I say I like am...like am
If I tell you say I like you
No dey use me Shaka shaka
The time is 3:45 Shakira waka waka...
If she don't want to be saved,
Sorry, you cannot save her.
na me dey hustle for money,
Na you want dey chop am.
Chem pela!
How you go come fine like this,
I need to see your father
Chempela
If I no fit book your Uber,
You go fly okada.
What ?
Eh eh eh eh
hehe...
You go fly okada!
Ogli Ogli Ogli Oglinya nya
Oglinya nya
Out of Naija everybody go Sabi the matter
Oglinya nya
People dey tell me say Guudboy you are getting badder
Oglinya nya
Who dey who dey who dey zuzu for my carban ?
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
People go say
Me I dey craze
How many people normal for the country?
We no reach three wey remain
We no reach three wey remain
And I newly start to dey craze
Make Una ask Carter Efe
I know boy alone Omahlay
Baby bring your body my way
Tiwa Eminado
Runtown gallardo
Sweet potato girl you confirm
Oh woman Commando
Oya command oh
Make we come and go
 oya come and go
E get the way your shekere go bounce
I go spray you dollar lala
Hmmmm
And if you give me your jollof rice
That is lala lala
na me dey hustle for money,
Na you want dey chop am.
How you go come fine like this,
I need to see your father
Mother
If I no fit book your Uber,
You go fly okada.
Wait
Eh eh eh eh
Hehe ..
You go fly okada!
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
E get the wey you dey move my bebe
And I say I like am...like am
If I tell you say I like you
No dey use me Shaka shaka
The time is 3:45 Shakira waka waka...
If she don't want to be saved,
Sorry, you cannot save her.
Ogli Ogli Ogli Oglinya nya
Oglinya nya
Out of Naija everybody go Sabi the matter
Oglinya nya
People dey tell me say Guudboy you are getting badder
Oglinya nya
Who dey who dey who dey zuzu for my carban ?
🎵 Chorus
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Chem pela...
Chem pela...
Chempela
Chem pela...
Written by: Lemuel Paul

Loading...