album cover
GIMME DAT
13
Afro-Beat
GIMME DAT was released on December 12, 2025 by Brown music as a part of the album GIMME DAT - Single
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelBrown music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Brown Lee
Brown Lee
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Promise Oghenegare Oviri
Promise Oghenegare Oviri
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Songsmithpro
Songsmithpro
Producer
DYDX
DYDX
Mixing Engineer

Lyrics

Ex spiritus
Takeover
And as the vibe don con dey enter
She dey feel am for sure
Na once the kele enter Uber
She say she dey for door
I want the one who can hold me better, but I dey want them all
And as the Evian don dey enter, she say she wan dey ball
[Give dem]
Na once I enter Continental, girls don full my Domot
Confidence don full head scatter, feels like OBOZ da Boss
I want the one who can hold me better, but I dey want them all
And as the keles come dey enter, she say she wan comot
Gimme dat
Gimme Gimme Gimme Gimme Gimme dat
I like they way u dance and Gimme dat
Oya werk that booty back
Bounce am up and down . Girl your booty bad
Oh my girl , girl your booty bad
Gimme Gimme Gimme Gimme Gimme dat
I like the way you Bounce and Gimme dat
Sotey
So I Say
I wanna see your face
From sundown to sunset
Ah Ahn
But I can't talk
But I can't, But I can't
But I can't talk
If you want dey, if you want dey
If you wan form
See I got girls no 304
But I wan dey wait
For days
Kiloshè? O Coperate
Feels like Gaza you blow my mind
Oh The wild thoughts I got inside
Ohhh Evelyn
Oh oh oh my Evelyn
If you no go faze my feelings
Nothing wey go faze my feelings
And as the vibe don con dey enter
She dey feel am for sure
Na once the kele enter Uber
She say she dey for door
I want the one who can hold me better, but I dey want them all
And as the Evian don dey enter, she say she wan dey ball
Na once I enter Continental, girls don full my Domot
Confidence don full head scatter, feels like OBOZ da Boss
I want the one who can hold me better, but I dey want them all
And as the keles come dey enter, she say she wan comot
Gimme dat
Gimme Gimme Gimme Gimme Gimme dat
I like they way u dance and Gimme dat
Oya werk that booty back
Bounce am up and down . Girl your booty bad
Oh my girl , girl your booty bad
Gimme Gimme Gimme Gimme Gimme dat
I like the way you Bounce and Gimme dat
Sotey
So I Say
I wanna see your face
From sundown to sunset oh
So say
So I say
I wanna see your face
From sundown to sunset
Written by: Promise Oghenegare Oviri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...