album cover
RELATIONSHIP
6
Afro-Beat
RELATIONSHIP was released on February 28, 2026 by Brown music as a part of the album RELATIONSHIP - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2026
LabelBrown music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Promise Oghenegare Oviri
Promise Oghenegare Oviri
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Promise Oghenegare Oviri
Promise Oghenegare Oviri
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Songsmithpro
Songsmithpro
Producer
DYDX
DYDX
Mixing Engineer

Lyrics

Hey yo mama
Me got the love for you
If you dont know
My darling oh baby
Me go loose gaurd them all for you
You're the girl , i ride for
Even when the relationship wan dey sink
I no go fail , i ride on
For you
You're my soul
You're the girl , i ride for
Even when the relationship wan dey sink
I no go fail , i ride on
For you
You're my soul
Ifeoma
You no b girl wey i gat give format
So many girls on my DM DM
No want the kind one wey go push us back
Some dem dey dem dey push further
Day by day me i push dem back
Now all the girls dem be jealous
Do naughty ride dem want try take my eyes of you ,but nahh
I say baby girl don't you worry
Baby don't be scared
I know you jealous
But baby girl see got me eyes on you
You're the girl , i ride for
Even when the relationship wan dey sink
I no go fail , i ride on
For you
You're my soul
You're the girl , i ride for
Even when the relationship wan dey sink
I no go fail , i ride on
For you
You're my soul
Got the plans for you
Nothing i can not do for you
Sexy baby my Nnwayoma
[Keep it cool keep it cool Oma]
Ahhn ahhnnn
Got the peace of mind
Na you dey give me peace of mind
Girl na you and i dey for life
Promise girl we go dey alright
You're my bonnie girl ,
I'll be your clyde
We go dey together ,we go ride .
And you're my juliet ,
I'll be your romeo ,girl.
Together we go fly down to Tokyo
Hey yo mama
Me got the love for you
If you dont know
My darling oh baby
Me go loose-guard them all for you
Hey yo mama
Me got the love for you
If you dont know
My darling oh baby
Me go loose-guard them all for you
Written by: Promise Oghenegare Oviri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...