album cover
Hold something
album cover
Hold something was released on December 15, 2025 by YEF as a part of the album Hold something - Single
December 15, 2025
LabelYEF
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I just wan guide
Na year dey end no be our life
Make i live long
Ere cashout lomo nsa
Hold something
Di nkan mu
Happiness get hin own highness
You dont have to reach the downfall before you leave the floor
Something wey no reach bad belle stlll dey pray make hin finish
Them don forget sey I no dey with them
Before I meet them
Ghosting na part of the journey
If you are real to me dont block me i will come back
No dey use am not interested style dey whine me with am busy style
Oyato sirawon
Haffa my **** whats xup
Make we find money guide up
As i follow yung effissy I like am
Eledumare emi gan fesho
Angel lomoyen malaika
We go defeat all our enemy iyayin
Make reality no kpai my dream
Even though na little i give you brother appreciate am
If na you you fit no fit give me
I no be God na little wey me self see me self dey share
Malo ya alaimore
Bring business make we laugh later
Its easy when things are soft
You no suppose dey forget the importance of yung effissy music
E fit be tomorrow
E fit be now
The next level wey i dey find make the sacrifice no go kill me
Sometimes na moon sometimes na sun go shine everyone get their time
Yung effissy family gather here
Written by: Ganiyu Rasak
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...