album cover
Hooker
Afro-Beat
Hooker was released on December 25, 2025 by XO Sounds as a part of the album Nothing But Madness
album cover
Release DateDecember 25, 2025
LabelXO Sounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Agwu Cosmos Chidiogo
Agwu Cosmos Chidiogo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Agwu Cosmos Chidiogo
Agwu Cosmos Chidiogo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Earl The Wavy
Earl The Wavy
Producer

Lyrics

Life no be black and white like piano
Should I spell it for you on a platter?
Till I show you how to climb the ladder
Fore you know I serious for the matter
Shey na so you wan Dey do till eternity
The matter burst, fatality
She tell me sey all she want na vanity vanity ahhnn ahnnn
Chilling with a hooker
She sabi quote bible she sabi quote proverbs
Chilling with a hooker
She sabi smoke colo sabi take gbana
Chilling with a hooker
Sabi whine waist wey go make a man calm down
Hooker hooker
She got a lot of promises
If I believe na Atrocity
Stead grinding me na her policy
Ogbeni shieba pour
Nobody fit taste and run
Only in for the good vibes
If I pour liquor red wine
She go take me to end times
Scatter body Health wise
And then chop me like French fries
Life no be black and white like piano
Should I spell it for you on a platter?
Till I show you how to climb a ladder
Fore you know I serious for the matter
Shey na so you wan Dey do till eternity (eternity yeah)
The matter burst, fatality (fatatlity yeah)
She tell me sey all she want na vanity, vanity vanity vanity
Chilling with a hooker
She sabi quote bible she sabi quote proverbs
Chilling with a hooker
She sabi smoke colo sabi take gbana
Chilling with a hooker
Sabi whine waist wey go make a man calm down
Hooker hooker
Written by: Agwu Cosmos Chidiogo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...