album cover
Wewe
2
Afro-Beat
Wewe was released on December 25, 2025 by XO Sounds as a part of the album Nothing But Madness
album cover
Release DateDecember 25, 2025
LabelXO Sounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Agwu Cosmos Chidiogo
Agwu Cosmos Chidiogo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Agwu Cosmos Chidiogo
Agwu Cosmos Chidiogo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Maloni
Maloni
Producer

Lyrics

Many things you talk I reason reason reason
(I reason I reason)
This love wey come na billi billi billi
Anything you want sey na easy pizzy pizzy
Na wewe o habibi
Body on fleek for your dansiki
Carry me Dey go ogbagidi
Na wewe o habibi
Body on fleek for your dansiki
Carry me Dey go ogbagidi
Na where their own stop your own start
I Dey see signs you Dey show me wonders
Scatter body with your whole yansh
Sey I don trabaye I don kprass
Arankonmi I no Dey beat around the bush
Sey you nor see sey you be muse
Make e no spoil for the youth
Many things you talk I reason reason reason
(Many things you talk I reason reason reason)
This love wey come na billi billi billi
Anything you want sey easy pizzy pizzy
Na wewe o habibi
Body on fleek for your dansiki
Carry me Dey go ogbagidi
Na wewe o habibi
Body on fleek for your dansiki
Carry me Dey go ogbagidi
Written by: Agwu Cosmos Chidiogo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...