album cover
Imperfect
4
Music
Imperfect was released on December 23, 2025 by Divizzion as a part of the album Imperfect - Single
album cover
Release DateDecember 23, 2025
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kenprince Noni
Kenprince Noni
Drums
Zadok Jenfer
Zadok Jenfer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okwor Kenneth Chinonso
Okwor Kenneth Chinonso
Songwriter
Ozor precious Onuora
Ozor precious Onuora
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bloody Mix
Bloody Mix
Mixing Engineer

Lyrics

Skrrr
Kenprince Noni
Joha
Sho wa gbayi
Joha
Sho wa gbayi hmm
Sho wa gbayi
Sho wa gbayi
Chop my gbedu ah
Oh ah
People wey Dey do too sabi
Omo, I hate am forget
No forget that I hate am forget
As I Dey find my connect
No go Dey make me suspect
Ooh
Chop my gbedu aah
Chop my gbedu ooh
Chop my gbedu aah
Chop my gbedu ooh
My conse
Conse, Dey play me conse
Jeje Dey play me conse
Conse, oh conse ah
Oh conse ooh
Oh conse ah
God no go let me see Gobe ( gobe)
Nobody is perfect oh
Na why me I Dey pray ( I pray )
I jejely Dey my own na Jeje I juts Dey play
Omo Yami na so e Dey go!
If you doubt am, just Dey play ( Dey play )
One thing wey I know sha
Be say, I’m paper chaser ka Escobar
Nobody wey no get Otà
But the blessing go Dey in order
Jejely Dey my own
Na jejely I Dey play (dey play)
I’m imperfect o
If you doubt am just Dey play
If you doubt am you just Dey play
I’m imperfect oh
I gaht no offense o
U getting enough friends o
Wen money dey hand o
Ibute ike friends abia
Itienu na friends anaa
Ibute ego girls atuo
Ego gwu nu Umunwanyi anaa
Fake friends anaa
I fear woman
I dey fear woman
I fear who no fear woman
I Dey woman
Umu nwoke cho cho cho
They worse pass woman
Ibute ike boys abia
Itienu na boys anaa
Ibute ego girls abia
Ego gwu Umunwanyi anaa nu
Written by: Okwor Kenneth Chinonso, Ozor precious Onuora
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...