album cover

Ceasar

Music2026
album cover
Ceasar was released on June 12, 2026 by Divizzion as a part of the album Art of Me
ReleasedJune 12, 2026
LabelDivizzion
LanguageEnglish
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Woo
Eyeh ye ye (ceasar ceasar…)
Ah ah hmm hmmm ah ah
Kenprince Noni (ah ah)
(I be the ceasar) hmm hmm
Akwasa on the beatz
When I’m passing on the road
They go de talk of me
I be one no dey meji
I de the game giving them pass
No be truth or dare
Ikoro no be konga
No be every man wey dey think
Dey scratch bear bear
Ka anyi jukene nu burna (Oluwa burna)
Simply deliver ur work no be cho cho cho
Abobi u no be woman
No time to waste time
What’s mine go be mine
All this kele wey dey keep am on low
They belong to ceasar
Ceasar Ceasar I be the Ceasar
What’s is mine go be mine
E belong to Ceasar
Ceasar o Ceasar (call me Ceasar)
Call me Ceasar
Every moment for this life
Make u appreciate am
No time to waste time
As u dey think as u de reason about ur life
No mind them
E be the people wey dey talk
na them go still go fumble
I say no minus no minus o
Show dem work show dem work
I say no minus no minus o
Show them work show dem work
 Coming from the ghetto and I’m humble
Chasing all my dreams like a flying boat
Oluwa gat to light up my candle (Ceasar Ceasar)
And I shine bright even in a bright room
 I be the Ceasar
What’s is mine go be mine
E belong to Ceasar
Ceasar o Ceasar (call me Ceasar)
Call me Ceasar
Every moment for this life
Make u appreciate am
Ceasar Ceasar
I be the Ceasar
What’s is mine go be mine
E belong to Ceasar
Ceasar o Ceasar
Call me Ceasar
Every moment for this life (woo)
Make u appreciate am
No time to waste time
Ya
We have the great man in our mist today
All hail Ceasar!
Ceasar Ceasar….hoo hoo
Bloody mix
Written by: Okwor Kenneth Chinonso

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...