album cover
Soft Life
album cover
Soft Life was released on January 8, 2026 by TAITUNES as a part of the album Me, Myself & I
ReleasedJanuary 8, 2026
LabelTAITUNES
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Hmmmm Hmmmm Hmmmm
Na soft life me I dey so
Strength wey no dey struggle
Me, I just dey manifest my dream life
Steady and sure
I don waka pass fire
Scars don turn tattoo
Na soft life I dey
I dey dey my dey
Make you no stress me
Person wey get power
No Dey shout
No be every matter, I dey off shirt
But I fit off shirt
Na soft life I dey so
I no dey dance with wahala
I be bird, I gatz fly
No head to carry palava
Drama sweet
But I move like viper
Calculate and strike am
I no fit dey talk say I wan fly
Still dey hide under basket
Old gist dey sweet
But e don do
Relax
Mr Reporter
I dey dream with dreamers
Na soft life I dey so
I no dey dance with wahala
I be bird, I gatz fly
No head to carry palava
Drama sweet
But I move like viper
Calculate and strike am
Off the noise, add small focus
Life go balance
No long thing
You no need prove shit
Align and focus
Who I wan impress?
Dem or there papa?
Who wan stop this Porsche wey brake don spoil
Cheetah for dog show
Errant nonsense
Written by: Richard Olakunle Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...