album cover
UNSTOPPABLE
14
Afro-Beat
UNSTOPPABLE was released on April 15, 2026 by TaiTunes as a part of the album Na YOU - EP
album cover
Release DateApril 15, 2026
LabelTaiTunes
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Richard Olakunle Taiwo
Richard Olakunle Taiwo
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Richard Olakunle Taiwo
Richard Olakunle Taiwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Richard Olakunle Taiwo
Richard Olakunle Taiwo
Co-Producer

Lyrics

Watch me
Watch me
Watch me now,
I'm on my way
To take back my time
My heart and my swagger
Now, I can do anything
Anything I put my mind to
I been forget,
But now I remember
Who dey control room
Na me myself and I
Wings wey dem take
Bone wey dem break
E don grow
One thousand and one times
Multiplied by three
Watch me now
I'm unstoppable
With fire in my eyes
But I no be Ṣàngó
Breeze don blow
Fowl don naked
Try to stop me
I dare you
Watch me now
I'm irresistible
Abundance dey chase
This time nowhere to run
Rain don fall
Container don land
Stop me
I dare you
They say
Don't do this,
Don't do that,
Don't say this,
Don't say that.
But Look,
I stand ten toes
I don waka ten mile
Broke those mental chains
Valley of the shadow of death
Too small to hold me down
Wing wey dem take
Bone wey dem break
E don grow
One thousand and one times
Multiplied by three
Watch me now
I'm unstoppable
With fire in my eyes
But I no be Ṣàngó
Breeze don blow
Fowl don naked
Try to stop me
I dare you
Watch me now
I'm irresistible
Abundance dey chase
This time nowhere to run
Rain don fall
Container don land
Stop me
I dare you
Child, love yourself
Follow your dreams
Believe in yourself
Let them
Watch you rise
You're unstoppable
There's fire in your eye
You may not be Ṣàngó
Breeze go blow
Fowl go naked
Let them try to stop you
Dem no fit
Watch me now
I'm irresistible
Abundance dey chase
This time nowhere to run
Rain don fall
Container don land
Stop me
I dare you
Tada dada dadada dadada
Tada dada dadada dadada
Tada dada dadada dadada
Watch me
Watch me now
I'm unstoppable
With fire in my eyes
But I no be Ṣàngó
Breeze don blow
Fowl don naked
Try to stop me
I dare you
Watch me now
I'm irresistible
Abundance dey chase
This time nowhere to run
Rain don fall
Container don land
Stop me
I dare you
Watch me
Written by: Richard Olakunle Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...