album cover
MONEYMINDED
2
World
MONEYMINDED was released on May 23, 2025 by Kycker Music as a part of the album MONEYMINDED - Single
album cover
Release DateMay 23, 2025
LabelKycker Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
LAPPY FUNDZ
LAPPY FUNDZ
Performer
Izuchukwu Udeaja
Izuchukwu Udeaja
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Izuchukwu Udeaja
Izuchukwu Udeaja
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Izuchukwu Udeaja
Izuchukwu Udeaja
Producer

Lyrics

Omo this life have money oooh! you go suffer
This life you gats Dey MONEYMINDED
LAPPY FUNDZ, ACTIVE
This life you gats dey MONEYMINDED(No loose guard)
If not you go dey stranded(At all)
5 years ago a new hobby was founded
Making money my love for sleep faded(Active)
This is something I never expected
For my area I dey respected(For sure)
My love for money I always perfected
All my haters go dey misdirected
If no be money no dey enter my DM
I don catch two new CL for BM
Very soon na billing wey I go give them
Me sef I don tey for the system
Please don't involve me in your problem(At all)
Na wetin I dey always tell them
Sha me I no dey really blame them
They no sabi say I dey sleep 5:00AM(Active)
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Steady steady we Dey evil received
No be me all this girls go Dey deceive
All my dreams I must surely achieve
Even when things hard I still Dey believe
That your serious babe go later leave
All the fake love I don dey perceive
Everything I loose I go surely retrieve
Just make money so you go just dey relieved
You know when I hop on the beat
Y'all shall put my song on repeat
You know this jam is surely a hit
Hustling na something wey I no fit quit
Steady collecting the payment slip
You know say for here we dey hardly sleep
A high reputation I dey always keep
Listen to my lyrics you go know say e deep
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Always dey MONEYMINDED(MONEYMINDED)
Dey MONEYMINDED
Written by: Izuchukwu Udeaja
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...