album cover
SAPA
1
World
SAPA was released on June 12, 2026 by Kycker Music as a part of the album LOL (LIFE OF LAPPY)
album cover
Release DateJune 12, 2026
LabelKycker Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
LAPPY FUNDZ
LAPPY FUNDZ
Performer
OVIE
OVIE
Performer
Izuchukwu Udeaja
Izuchukwu Udeaja
Lead Vocals
OG RACKY
OG RACKY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Izuchukwu Udeaja
Izuchukwu Udeaja
Composer, Lyrics
Emmanuel Agbor
Emmanuel Agbor
Composer, Lyrics
Zebedee Matthew
Zebedee Matthew
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Izuchukwu Udeaja
Izuchukwu Udeaja
Producer

Lyrics

Wetin me I dey try avoid na only SAPA
People no even sabi say I be diehard rapper
Soon I’ll be recognized by dapper
Gonna shock everybody including my papa
When enemies see me them Dey always japa
Congratulations don dey full my kappa
Because na me dey bring the light like NEPA
In my life I just started a new chapter
Some pussy **** Dey wait make I flop
But me I Dey pray and I Dey always lockup
Very soon I’ll be lonely at the top
It is my destiny I can never fuckup
When I shoot my shot I be like AK-47
Time on my watch says 1111
I will crash the industry like 9-11
Because I’m on a whole damn different level
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
Ladies call me Mufasa
Money dey my aza
SAPA no be my portion
For the money bag thats why I function
Got the ice on my neck now them wan give me peck
But the girl not my spec she's just here for the gold
You're a gold digger but I got diamonds
Tell me how you wan take my diamonds
Dripping in prada living in power
Never in sapa money like water
Bill on your father.
SAPA no be my portion man I'm living on pension
Trust fund got the boys like stallions
Megan the stallion but an Italian
take all my bank card illu mi nati
Never in sapa spend on my father
Mommy say SAPA
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
Na ECHELON OG RACKY she dey fear
She hold my bear bear
She say make I press funds but SAPA dey here
I don do new pickup now SAPA dey fear
I show her my OPay money shock the girl
I break up with her mama pass me her sister
Hello Anita take new visa we going to Ibaza Drop the location first night she dey shiver
She no be Judas but she take all the silver
Promise to love you no play you like FIFA
Promise to keep the relationship like keeper
My Shatarata oh my brand new Diva
Promise to love you my Omoyami
Take all my paper we steady we balling
You know how we rocking we steady in the beat
OG RACKY made another one
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
SAPA, SAPA, SAPA no be my portion
Written by: Emmanuel Agbor, Izuchukwu Udeaja, Zebedee Matthew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...