album cover
that year
446
Hip-Hop/Rap
that year was released on January 16, 2026 by Independent as a part of the album that year - Single
album cover
Release DateJanuary 16, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Credits

PERFORMING ARTISTS
Igoraqi
Igoraqi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Igonda Asor
Igonda Asor
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Igoraqi
Igoraqi
Producer, Recording Engineer

Lyrics

Chai wetin them been talk that year
Na me dey on top this year
No be say na luck but
If you neva lock in before you no go fit reach here
Just to reach where I start from
Most of these guys them go need climb chair
I'm taking examples from the great ones
But I'm setting the standard for the next ones
They're calling it bangers but me I dey tell myself say the song no too bam like that
They're struggling to stand out getting verified on X but their tweets no too bang like that
In my city it's a mad house, everybody just dey ment and some people no go come around
Na Oluwa set the compass, any weapon formed to tempt, as I see I just dey jump and pass
You suppose know the matter by now
Omoh which waka wey I neva waka
If you no hold the matter for hand
E go wan hold you back comot for hand
You go wan craze, everywhere go first blur
But if God says you're up, you don comot for ground
I dey chop my cake, gentle investor, make I no stack greens wey go still turn brown
Nawa, anytime them tell me say I wack, I laugh
'Cause I just dey remember all my deposit for bank
But it wasn't funny when they told me the amount
'Cause the money no be something wey go make you come dey laugh
If you neva lock in before you no go understand
When them ask me how many song I don make this year
Omoh me sef I no fit remember the amount
How many bucks I don make this year
Omoh me sef I no fit remember the amount
Okay so you wan take it there
If e deep sef, I don forget what it's all about
If you see me say I'm taking care, no be say I no care
Make them no go break my heart
I don't give a fuck about a lady wey go later play me
Instead make I go dey chase clout
Chai wetin them been talk that year
Na me dey on top this year
No be say na luck but
If you neva lock in before you no go fit reach here
Just to reach where I start from
Most of these guys them go need climb chair
I'm taking examples from the great ones
But I'm setting the standard for the next ones
Written by: Igonda Asor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...