album cover
Pressure
7,124
Afro-Beat
Pressure was released on January 23, 2026 by White Lux Records as a part of the album Pressure - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:35 - 00:40
Pressure was discovered most frequently at around 35 seconds into the song during the past week
00:00
00:25
00:35
00:50
03:05
00:00
03:17

Credits

PERFORMING ARTISTS
WLR
WLR
Performer
MYRON
MYRON
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayibaifiye Benjamin Ayibakuro
Ayibaifiye Benjamin Ayibakuro
Songwriter
Thorpeye Tariah
Thorpeye Tariah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Greamar
Greamar
Producer
STM MIX
STM MIX
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

[Verse 1]
If you like no like me
I dey for my bed o
As long as wetin you do
No touch my bread o
I can't lie e get sometimes I talk to myself o (Chai)
No let them chook hand for your eye
E no Dey market o
No time I no play with wetin I get
Sey you Dey see yourself
Very soon body go tell you
Stop wasting my time
I enter I cause high tension
Reason wetin I been first talk
Cos now you go feel my pressure
[Chorus]
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure (Pressure)
You go feel my pressure (Pressure)
You go see my pressure (Pressure)
You go see my pressure
You go see my pressure
[Verse 2]
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
[Verse 3]
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
[Verse 4]
Chop belle full
Put am for cruise
Lights on you
I Dey for you
Baby I Dey for you
I swear na this kind Waka wey
I wan Dey move
[Chorus]
(You go see my pressure)
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go see my pressure
[Verse 5]
No time I no play with wetin I get
Sey you Dey see yourself
Very soon body go tell you
Stop wasting my time
I enter I cause high tension
Reason wetin I been first talk
Cos now you go feel my pressure
[Chorus]
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure
You go feel my pressure (Pressure)
You go feel my pressure (Pressure)
You go see my pressure (Pressure)
You go see my pressure
You go see my pressure
[Verse 6]
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
[Verse 7]
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
[Verse 8]
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
[Verse 9]
Para
High me like Gbana
My baby order
Mortuary standard
Standard
[Verse 10]
No time I no play with wetin I get
Sey you Dey see yourself
Very soon body go tell you
Stop wasting my time
I enter I cause high tension
Reason wetin I been first talk
Cos now you go feel my pressure
Written by: Ayibaifiye Benjamin Ayibakuro, Thorpeye Tariah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...