album cover
Lalala
album cover
Lalala was released on July 24, 2026 by WhiteLux Records as a part of the album Lalala - Single
July 24, 2026
LabelWhiteLux Records
LanguageEnglish
BPM115
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Lala lala lala
Lala lala
(4x)
Wetin Dey my mind
Wetin I go talk
Water for me eye no gree comot
Why you always messing with my love
It’s a lot baby
This no be costume
Feelings don consume
All of my feelings
I no fit hide am no more
I no fit undo
Baby without you I’m lost
Na army war
I no gree for
Lala lala lala
Lala lala
(4x)
…
(I no gree for)
Something inside me Dey break
E Dey pain
The vibe Dey shake
I no fit handle it again
Serious
No be play play
I cry from now till day break
Oh baby you know the lele ahh
Baby ah I no Dey like am at all
She say I like effort
But I gat to give in more
My battery Dey run
Baby I’m in love
Wetin you choose I concur
Girl you too sharp razor
Make I chop your jollof
Baby I’m in love
This no be costume
Feelings don consume
All of my feelings
I no fit hide am no more
I no fit undo
Baby without you I’m lost
Na army war
I no gree for
Lala lala lala
Lala lala
(Baby without you I’m lost na army war I no gree for)
(4x)
(I no gree for)
Written by: Ayibaifiye Benjamin Ayibakuro, Thorpeye Tariah, great udhe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...