album cover
Chance
7,478
Music
Chance was released on May 8, 2026 by gamma. Africa as a part of the album ITEM VII
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:45 - 00:50
Chance was discovered most frequently at around 45 seconds into the song during the past week
00:00
00:15
00:20
00:25
00:35
00:55
01:20
02:05
02:25
00:00
02:43

Credits

PERFORMING ARTISTS
Emmanuel Abobi Onigah
Emmanuel Abobi Onigah
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ema Onigah
Ema Onigah
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Tuzi
Tuzi
Producer

Lyrics

[Intro]
Anything wey hard for me oh
Na baba I dey carry am to oh oh
[Verse 1]
Heavenly Father oh
Make you no let the devil put leg for me when I’m on the run
Heavenly Father oh
For no reason they go dey hate on the boy
But I happy say man no be God
If not wetin man go talk
Tori melo mo fe so
Up up me head to
Prepare me a table in front of my enemies
Okan mi settle
Any eagle out there wey go fire me go turn attack you
Egbon be careful, make you no beg anybody wey only just want to share news
Hmmmmm hmmmmm
[Chorus]
Why, dey no go want to give me chance
When sky no dey fit overpopulate
When sky no dey fit overpopulate
Hmm mmh
Why, dey no go want to give me chance
When sky no dey fit overpopulate
When sky no dey fit overpopulate
I dey my lane and I dey dominate oh
[Verse 2]
On that note
I be the only one standing on what I know
I be the only one standing like bungalow
Wagwan we turn to watago
Them dey wish say
On a low
They go fit to possess even if it’s half of what I own
They refuse to give me my flowers but I still rose against all odds
Baba stubbornness choke
Spoil my name spoil my name for my back
Unfortunately for them Jehovah shama got my back
First to do no dey pain no mean say I no go dodge first attack
So many memories bartender come and feel my glass again, naso
Secure the bag
I no get time to fuck around enjoy my life
You know the vibe
No beef a man because of hate
I did my time
I put in work Baba put hand so
[Chorus]
Why, dey no go want to give me chance
When sky no dey fit overpopulate
When sky no dey fit overpopulate
Hmm mmh
Why dey no go want to give me chance
When sky no dey fit overpopulate
When sky no dey fit overpopulate
I dey my lane and I dey dominate oh
Written by: Emmanuel Abobi Onigah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...