album cover
Born Winner
4,228
Music
Born Winner was released on April 17, 2026 by Dvpper Digital as a part of the album Born Winner - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
03:00 - 03:05
Born Winner was discovered most frequently at around 3 minutes into the song during the past week
00:00
02:20
03:00
03:15
00:00
03:53

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fazil
Fazil
Performer
Priesst
Priesst
Vocals
SAMAD
SAMAD
Vocals
Fawaz Oyebode
Fawaz Oyebode
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fawaz Oyebode
Fawaz Oyebode
Composer, Lyrics

Lyrics

[Verse 1]
So many times wey I try to doke
A bẹ raye mi lode
I find my own way wọn ni crime no pay
Very soon wọn ma ba mi loke
I keep running when nobody dey chase
But very soon dem go congratulate
Do my own thing dem go think I go fade
All my pain wey soso no fit take
[PreChorus]
Omere muma
See days wey I niṣoro
See days wey I sunta
Wetin I never see I'm a born winner
As e dey for the road
See life na teacher!
Oh no
[Chorus]
Old solider no go
No go die
Old taker ma ro o
E go arrange
Old solider no go
No go die
Old taker ma ro o
E go arrange
[Verse 2]
Hey Siri, set alarm for who dey sleep on me
I be soldier I stubborn, e sure for me
Lock in pa 'case you no dey hear from me
It's going like money wey my mama keep for me
I remember I been dey find the meaning of my life I no geti answer
Different time with different people na different disaster
If they want pursue person for setting na me them dey bounce
Now I no dey ask for zodiac sign but they say they can sir
Oh na so life be na so
Idi t'ọkuntin n le l'obinrin fi n yaso
Find Millie but happy if you see Wazo
Who jẹdijẹdi later kill no dey drink agbo
Count your losses make you waka ọgbẹni no dey drown in sorrow
Who looseguard today fit later guide tomorrow
Life's unfair ko lọ far ṣo gbọ
Na who get motor, who get motor no go fear to borrow
[Chorus]
Old solider no go
No go die
Old taker ma ro o
E go arrange
Old solider no go
No go die
Old taker ma ro o
E go arrange
[Verse 3]
Jerimoya jama jerimorijah
Bọ sita, wa connect lọ Surulere wọ Onipan
As you long as you no die, brother mi, ireti wa o
You just keep on working, know you go still pawo
My dreams say me scared of
Three bedroom self con
Gba Aventador wọnu Chevron (Gba Aventador wọnu Chevron)
Ki lo kan mi pẹlu iṣẹ gan-an?
God first, money second
Cos e sweet when you get your own
Cos nobody wey go ginger you if you no ginger yourself, rara, my padi
Agbojulogun kan fi ra ẹ foṣita ni, tori to ba pada ya baba a gan-an ni "ma pa mi"
Ah Omiṣore
Ko niṣẹ lapa, 'ṣe lo n joko nle
Bo ṣe n fa loud, o ri coco gbe
Oun ṣe "had I known", awa n jijo oblee, a n jijo oblee
[PreChorus]
Eh, omere muma
See days wey I niṣoro
See days wey I sunta
Wetin I never see I'm a born winner
As e dey for the road
See life na teacher!
Oh no
[Chorus]
Old solider no go
No go die
Old taker ma ro o
E go arrange
Old solider no go
No go die
Old taker ma ro o
E go arrange
Written by: Fawaz Oyebode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...