album cover
Kigbe
album cover
Kigbe was released on March 18, 2026 by Switch Music Worldwide as a part of the album Never Been A Quitter - EP
March 18, 2026
LabelSwitch Music Worldwide
LanguageEnglish
BPM90
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

See plenty talk no dey full basket
And if you soro too much you dey build casket for you
People know wetin dem dey do
So no allow anybody take you for a fool
Alaye jara eh jara
Street no dey smile no be crime if you para
Many people na opportunists
At the right circumstance dem go chop your gala
Man I be steady fighting for me
Mo Sanju pa moment ti mo loose popsi
So many enu ati promises to wole sibe as they left our premises
So spare me the lecture
Who the fuck are you to judge me actions
To feed the mouths I feed
Sometimes I sinned
Only Jehovah be redemption
So mo kigbe mo kigbe soke
Baba loke loke
I mustn't fail mo ni lati d'Oke
Do what it takes me I no go seke
See mo kigbe mo kigbe soke
Baba loke loke
I mustn't fail mo ni lati d'Oke
Do what it takes me I no go seke
See I only trust myself I be trusting nobody
Dem go only chop your eye like a fucking nobody
Alaye mi ma lo gb'ara l'eyan
Dem go show you different colors like a pack of crayon
Oun ti ma je ni Mon baka
Cause I really wanna pull up in a fast car
Ojojumo ni Mumsy mi fin gbadura
Say make e sup for me so I steady put the work in heavily
Man I be steady fighting for me
Mo Sanju pa moment ti mo loose popsi
So many enu ati promises to wole sibe as they left our premises
So spare me the lecture
Who the fuck are you to judge me actions
To feed the mouths I feed
Sometimes I sinned
Only Jehovah be redemption
So mo kigbe mo kigbe soke
Baba loke loke
I mustn't fail mo ni lati d'Oke
Do what it takes me I no go seke
See mo kigbe mo kigbe soke
Baba loke loke
I mustn't fail mo ni lati d'Oke
Do what it takes me I no go seke
Written by: Adedotun Heritage Arawole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...