album cover
New Taker
album cover
New Taker was released on October 14, 2026 by Switch Music Worldwide as a part of the album New Taker - Single
October 14, 2026
LabelSwitch Music Worldwide
LanguageEnglish
BPM130
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

(Argument)
Haha haha
Haffa guy wetin dey sup for that side
Omo… since that man don broke
Na hin that woman don change
Otide nsin
(De3plow)
A ni bo shey n ronu toba je p'o t'apata dide
Bo shey n da'run moju t'ese b'Omi ko ma ba sun le
So before you make a move remember sacrifice you made
New Taker rora Tewo yen before you loose your place for top
This street wey you see no get memory
Their love is so fickle bi erin eni to la molly
E better make dem tell you pe o Kala
Dem go laugh you ti cheerful giver ba n pada toro bara ah
Owo epo Lara ye n ba ni la
Once e finish dem go miaun miaun miaun miaun
Owo epo Lara ye n ba ni la
Once e finish dem go miaun miaun
Ye ye ye ye ye ye ye
Huh
Tryna grow up at the moment
So I'm selfish with my self improvement
If you like look at me some type of way
One kobo no go drop for my wallet
No be say me I no like to show love
But I no fit give wetin I no get
Rora s'ore niwonba
Ki useful person ma pada wa useless
A ni bo shey n ronu toba je p'o t'apata dide
Bo shey n da'run moju t'ese b'Omi ko ma ba sun le
So before you make a move remember sacrifice you made
New Taker rora Tewo yen before you loose your place for top
Owo epo Lara ye n ba ni la
Once e finish dem go miaun miaun miaun miaun
Owo epo Lara ye n ba ni la
Once e finish dem go miaun miaun
Brother nobody go nobody go dey
Nobody go nobody go dey
Sister nobody go nobody go dey
Nobody go nobody go dey
Written by: Adedotun Heritage Arawole

Loading...