album cover
By Force
4
Afro-Beat
By Force was released on March 26, 2026 by Mikrane/ SYNQ Africa as a part of the album Wabi - Sabi - EP
album cover
Release DateMarch 26, 2026
LabelMikrane/ SYNQ Africa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mikrane
Mikrane
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Miracle Ngaju
Miracle Ngaju
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BY
BY
Producer
Badass
Badass
Mixing Engineer
Wana Sn
Wana Sn
Mixing Engineer

Lyrics

I go dey grind for my daily bread
So many people dem dey look me less
Only Jah be my own Withness
And Very soon I go tear black Benz
As I dey move I dey beat my chest
Fck all their rules I dey play my set
Anything I do I dey do am well
When the gbedu drop
Dem play my cassette
Owa holy
Make nobody tell me sey dem holy
Black eye Black heart
Like a Police
Anytime I wake na my Morning
Owa holy
Make nobody tell me sey dem holy
Black eye Black heart
Like a Police
Anytime I wake na my Morning
Oh my Lord
I must to make am by force
Anybody wey dey pray for my fall
Na dem go carry their loss
Oh my Lord o
I must to make am by force
Anybody wey dey pray for my fall o
Na dem go carry their loss
Money na the reason
Wey dey make a man grind
Some go legit
While some commit crime
Wetin man go do
Man must to survive
I for like to chill
But my niqqa no Time
When d money come
We multiply
Wen the gbedu drop
We must to vibe
One man Soldier
Make i never die
Everyday I pray make yawa no gas
Owa holy
Make nobody tell me sey dem holy
Black eye Black heart
Like a Police
Anytime I wake na my Morning
Owa holy
Make nobody tell me sey dem holy
Black eye Black heart
Like a Police
Anytime I wake na my Morning
Oh my Lord
I must to make am by force
Anybody wey dey pray for my fall
Na dem go carry their loss
Oh my Lord o
I must to make am by force
Anybody wey dey pray for my fall o
Na dem go carry their loss
Owa holy
Make nobody tell me sey dem holy
Black eye Black heart
Like a Police
Anytime I wake na my Morning
Owa holy
Make nobody tell me sey dem holy
Black eye Black heart
Like a Police
Anytime I wake na my Morning
Oh my Lord
I must to make am by force
Anybody wey dey pray for my fall o
Na dem go carry their loss
Written by: Miracle Ngaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...