album cover
Conscious
2
World
Conscious was released on May 25, 2026 by Mikrane as a part of the album Conscious - Single
album cover
Release DateMay 25, 2026
LabelMikrane
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Miracle Ngaju Mikrane
Miracle Ngaju Mikrane
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Itunuoluwa Adepitan Hightunex
Itunuoluwa Adepitan Hightunex
Lyrics
Miracle Ngaju Mikrane
Miracle Ngaju Mikrane
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
B.Y
B.Y
Producer

Lyrics

lowkey
Steady doing my thing lowkey
Bad belle dem wan me me no peace
But I swear dem be novice
Dem be novice yh
Oloshi
Me no owe no one apology
banu so tori inu jin
dem fit do pass your imagine
Your imagination
This sound is conscious
This no be love song
I don’t need to mention
Melo ni mofe so
This sound is conscious
This no be love song
I don’t need to mention
Melo ni mofe so
I don comot my hand for matter wey fit gimme hyper T
Na why I dey do my thing lowkey, I no dey flaunt my g.
Dem dey want make matter no favour us, awon alabosi
Que sera sera,
what's gon be is gonna be
I no get handwriting
only money matter na him concern me
Make bad belle no whine me
cos I no owe nobody an apology
I just wan clear you today hay
Una no fit take my peace away hay
This sound is conscious
This sound is conscious
This no be love song
I don’t need to mention
Melo ni mofe so
This sound is conscious
This no be love song
I don’t need to mention
Melo ni mofe so
This sound is conscious
This no be love song
I don’t need to mention
Melo ni mofe so
This sound is conscious
This no be love song
I don’t need to mention
Melo ni mofe so
Written by: Itunuoluwa Adepitan Hightunex, Miracle Ngaju Mikrane
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...