album cover
Hashtag
album cover
00:10
00:40
00:50
01:10
02:00
02:05
02:50
00:00
03:13
Past 7 Days
Hashtag was discovered most frequently at around 50 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Tamuno you're my baby
And this your body steady agbakala this my isi
She know say time na money, so I got her Richard Millie
Are you kidding baby, your the one I'm missing
You're the one I'm missing
No mind them
[Verse 2]
Dem dey do amebo, make I be your Father Christmas
Even though say e no be Christmas
Girl make this our love dey linger ooo
Dem dey do amebo, anything wey dem talk
Girl you give me ginger
Only you wey dey boost my morale ooo
[Chorus]
Baby don't let me go (Ah ah)
Hashtag I am in love (Muah)
Gimme casamigos (Ah ah)
Make I sip am dey go (Ah)
[Chorus]
Baby don't let me go (Ah ah)
Hashtag I am in love (Muah)
Gimme casamigos (Ah ah)
Make I
[Verse 3]
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Cupid don find love
I dey steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Tell me who fine pass my baby girl
Adesuwa
[Verse 4]
Girl who born who me I wan know
Make your mama collect the kudos
Me I no go play you like ludo
I go fight for your love like judo
When you wear that attire, I'm shouting jeez on my knees
When you no dey baby i go plead don't you leave (Ayyy)
[Verse 5]
Dem dey do amebo, make I be your Father Christmas
Even though say e no be Christmas
Girl make this our love dey linger ooo
Dem dey do Amebo, anything wey dem talk
Make them dey talk
Girl you give me ginger
Only you wey dey boost my morale ooo
[Chorus]
Baby don't let me go (Ah ah)
Hashtag I am in love (Muah)
Gimme casamigos (Ah ah)
Make I sip am dey go (Ah)
[Chorus]
Baby don't let me go (Ah ah)
Hashtag I am in love (Muah)
Gimme casamigos (Ah ah)
Make I
[Verse 6]
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Cupid don find love
I dey steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Steady dey thank eleduma duma
Tell me who fine pass my baby girl
Adesuwa
Written by: Kamal Momoh, Stevenson Anyinachiso Njoku
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...