album cover
OS Encounter
album cover
OS Encounter was released on March 6, 2026 by Rakeed as a part of the album Convicted - EP
March 6, 2026
LabelRakeed
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Conji na bastard
On that Saturday I just confirm like 4k dolls
My kele dey on her p so put Os call
You know the matters skin full so definitely na to ball
Me and my gee emeka decided to hit the club
See me on my drip Dey feel like say I own the world
Two azul for table ,henny Dey for road Dey come
Hype man Dey halla sinzu money, yes na me be that of cus
Crazy how it happened so fast , still I can rekon
You know the saying after Martel na hotel
Agbo bitters for my left on the right na the Os
Before we get on she ask if na cash or POs
I run am tf hopefully tonight she do me well
Smooth transaction I say make I wash up enter work
Time for action person wey Dey bed no gree wake up
Wetin be this one , shake the body still no get response
Nai my eye clear check the heartbeat and it had no pulse
I wan call people but wetin I go talk if they come in
I tell emeka na there I realize it’s only me
I no too surprise if na me too wetin I go do in that situation na you go know who really Dey with you
Alarm the hotel , manager alarm the men on black
Omor I collect nothing I no talk to avoid slap
Who wan believe me say wetin I talk Nai be true
Been awaiting trial since for something I no do
Written by: Daniel Kuro Obadiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...