album cover
Self Defense
album cover
Self Defense was released on March 6, 2026 by Rakeed as a part of the album Convicted - EP
March 6, 2026
LabelRakeed
LanguageEnglish
BPM91
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

It’s happened On Saturday 14th February 2026
E get this kele I Dey package make we Dey on chill
Based on Valentine you know the settings
So I took here out
Meet for GRA nice enclosure for SOK lounge
The previous night we don talk wetin we go do to each other
How I go hend her legs touch her neck you know the matter
As baba wey I be body go tell am
But never knew my actions nai go land me inside wahala
So how e start
I deh the location , kele turn up looking nicely dressed
Imagination nearly wound me couldn’t take eyes off her breast
I deh impressed ,with wicked smile wey go reach back of head
You know the feeling of new puna knowing I’m about to bend
Back to the story For where we talk
Person interrupt
E begin ask me who be say the kele na the love of em life
Them don Dey for like 5 years
Before I go respond e give her five for her fine face
Na once I step in as man to defend
Before I go know the manchi don put one for my head
To reciprocate am I give am better punch for him chest
Na so e drop dead never knew he had issues with his health
My eye clear Two second Ojor don lap with handcuffs
say na self the defense , them say I go tell judge for high court
Na so I reach here , if na you wetin you for do
Even the kele wey i defend follow put me in soup!(She deny me walai)
Written by: Daniel Kuro Obadiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...