album cover
Next
1
Afro-Beat
Next was released on March 20, 2026 by Marvel Roberts Music Worldwide as a part of the album The Light - EP
album cover
Release DateMarch 20, 2026
LabelMarvel Roberts Music Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM141

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sukaaa
Sukaaa
Performer
Mhalik
Mhalik
Performer
Marvellous Oyekachi Uzoechina
Marvellous Oyekachi Uzoechina
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Mhalik
Mhalik
Songwriter
Marvellous Oyekachi Uzoechina
Marvellous Oyekachi Uzoechina
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sukaaa
Sukaaa
Producer
Marvellous Oyekachi Uzoechina
Marvellous Oyekachi Uzoechina
Executive Producer

Lyrics

6 am tibajilaoro
My guy I don enter enter mosque
Took God as first
Cuz I wan be first
In all I dey do henceforth
I dey get am clear
By the grace of God
And I go dey move forward
No envy me abeg
When I buy my Benz
Cuz men i don been through a lot
Say yahhh Allah
Na you know the kind suffer
Wey me I dey go through shaaa
When I no get one naira
Mapee Oluwa
And no shoulder
Wey I fito rest my back
I am a one man soldier
Nobody to call on Jahhh
All on jahhhh
yahhh Alalhh
Na you know the kind suffer
Wey me I dey go through shaaa
When I no get one naira
Mapee Oluwa
And no shoulder
Wey I fito rest my back
I am a one man soldier
Nobody to call on Jahhh
All on jahhhh
Ring the bell
It\'s time for me To be next
To scatter the internet
Talk about me everywhere
Hmmm
Cuz otipe
Been doing this many years
Ya Raabi don bring me here
So from here na ahead ahead
Hmmm
Aje me I don too try
And I\'ll keep try!!
Never stop Try
Even if it get tiring
No fit count times
Wey I dey cry
Low key inside
Wey I no dey tell nobody!!
Omo no chise
You fit go psych
If you wan try
Where my shoe just one minute
All this your guys
 them go distance
If you no guide
All of them go leave already
For real
It\'s something
I don see
E go be
I no panic
Almighty dey save me
From this beings
Wey hate me
Wey no like me
My Gee
It\'s so real
You\'ll see peeps
Jealousy
On your small win
Some wish You perish
God forbid
I go bling!!
6 am tibajilaoro
My guy I don enter enter mosque
Took God as first
Cuz I wan be first
In all I dey do henceforth
I dey get am clear
By the grace of God
And I go get move forward
No envy abeg
When I buy my Benz
Cuz I men don been through a lot
Say yahhh Allah
Na you know the kind suffer
Wey me I dey go through shaaa
When I no get one naira
Mope Oluwa
And no shoulder
Wey I fito rest my back
I am a one man solder
Nobody to call on Jahhh
All on jahhhh
yahhh Alalhh
Na you know the kind suffer
Wey me I dey go through shaaa
When I no get one naira
Mope Oluwa
And no shoulder
Wey I fito rest my back
I am a one man solder
Nobody to call on Jahhh
All on jahhhh
Ring the bell
It\'s time for me To be next
To scatter the internet
Talk about me everywhere
Hmmm
Cuz otipe
Been doing this many years
Ya Raabi don bring me here
So from here na ahead ahead
Hmmm
Aje me I don too try
And I\'ll keep try!!
Never stop Try
Even if it get tiring
No fit count times
Wey I dey cry
Low key inside
Wey I no dey tell nobody!!
Omo no chise
You fit go psych
If you wan try
Where my shoe just one minute
All this your guys
 them go distance
If you no guide
All of them go leave already
Written by: Ahmed Malik, Marvellous Oyekachi Uzoechina
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...