album cover
Stormy
album cover
Stormy was released on March 20, 2026 by Marvel Roberts Music Worldwide as a part of the album The Light - EP
March 20, 2026
LabelMarvel Roberts Music Worldwide
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

It\'s stormy but I\'m never go gree
Until I reach that place I wanna be
All the Evil them dey try unleash
E go better make them put am
In the pocket of their jeans
Cuz any weapon
fashion against
No go work
So enemies una no go breathe
Me and my family we keep winning
For your face u go see yeh
Men me I\'m born star
Wodemope mogbona molata yeehh
Definitely I\'ll go far
And this big money
Me I must pack am sehh
I\'ll do it for my papa
And my fans wey got my back
From day 1 jeehh
I\'m gonna make y\'all proud
For life we go win Jah will lift us there !
Men me I\'m born star
Wodemope mogbona molata yeehh
Definitely I\'ll go far
And this big money
Me I must pack am sehh
I\'ll do it for my papa
And my fans wey got my back
From day 1 jeehh
I\'m gonna make y\'all proud
For life we go win Jah will lift us there !
Lakka this
I know already
Who dey for me
Wey no dey
Wey dey do like say them really dey with me
It’s like is
You don\'t even know me
Cuz I get innocent face
You dey feel like say
You go fito run me street
I be the most calmer
Gentleman
With Extra
Dangbana
So rora
Make you dey suffery with me
If you dey wish me bad
Que sera
Just know that am not that person you go fito defeat
Men me I\'m born star
Wodemope mogbona molata yeehh
Definitely I\'ll go far
And this big money
Me I must pack am sehh
I\'ll do it for my papa
And my fans wey got my back
From day 1 jeehh
I\'m gonna make y\'all proud
For life we go win Jah will lift us there !
Men me I\'m born star
Wodemope mogbona molata yeehh
Definitely I\'ll go far
And this big money
Me I must pack am sehh
I\'ll do it for my papa
And my fans wey got my back
From day 1 jeehh
I\'m gonna make y\'all proud
For life we go win Jah will lift us there !
Men me I\'m born star
Wodemope mogbona molata yeehh
Definitely I\'ll go far
And this big money
Me I must pack am sehh
I\'ll do it for my papa
And my fans wey got my back
From day 1 jeehh
I\'m gonna make y\'all proud y\'all proud y\'all proud
Written by: Ahmed Malik, Marvellous Oyekachi Uzoechina
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...