album cover
Omoge
25,387
Music
Omoge was released on March 20, 2026 by Azuri as a part of the album Omoge - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:10 - 00:15
Omoge was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week
00:00
00:10
00:15
00:25
00:30
00:40
00:45
00:50
00:55
01:00
01:05
01:25
01:30
01:45
01:55
02:05
02:20
02:25
00:00
02:34

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Falz
Falz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Aykbeats
Aykbeats
Producer

Lyrics

[Intro]
Me, I no dey blame women oh (Ehn? Alright)
I no dey blame women at all
(AYK)
Ọmọge, you fine, ye, ye-ye (Baby ohh)
Ahh
[PreChorus]
Rest your mind
Drink some wine
This my kaya, baby, it′s hard to find
Shine your eyes oh, stretch your hand oh
Comot for yawa, make I solve your life
[Chorus]
If you see my baby, tell her (Baby oh)
Ọmọ yii ma jọ Rihanna (Baby oh)
I go put her for designer (Baby oh)
My baby no like wahala
[Verse 1]
Uhn
Ọmọ jọ iya ẹ (Ehn)
Jẹ ka jọ conne-
I like the way I conquer rẹ
I like the aura wey she wear
I like to maybe con confess
I get plan for you, o pọ sẹ
I'd like to hear you sing falsetto
Where that mummy? Jẹ a ṣọrẹ (Baby oh)
[Bridge]
Ọmọge, you fine oh, bae (Baby ohh)
Ọmọge, you fine, ye, ye-ye (Baby ohh)
Ọmọge, you fine ohh (Baby ohh)
Ọmọge, you fine, ye, ye-ye (Baby ohh)
[PreChorus]
Rest your mind
Drink some wine
This my kaya, baby, it′s hard to find
Shine your eyes oh, stretch your hand oh
Comot for yawa, make I solve your life
[Chorus]
If you see my baby, tell her (Baby oh)
Ọmọ yii ma jọ Rihanna (Baby oh)
I go put her for designer (Baby oh)
My baby no like wahala
[Verse 2]
Hmm, ṣikiṣiki bambam (Yeba)
A la ma show ẹ, to ba má ṣọmọ dáada (Woske-ske-ske)
Ayy, ṣikiṣiki bambam (Yeba)
A dẹ ma show ẹ, to ba má ṣọmọ dáada , dáadá
E be who wey grind till sunrise, you go chop life, you go fọ
For the long time, no be short time, you go cut ties, ko le jọ
Girl, you too fine, you be one pie wey I wan wife, ṣo ti gbọ (ṣo ti gbọ na?)
I'm off the market officially, see my- (Baby ohh)
[Bridge]
Ọmọge, you fine oh, bae (Baby ohh)
Ọmọge, you fine, ye, ye-ye-ah (Baby ohh)
Ọmọge, you fine ohh (Baby ohh)
Ọmọge, you fine, ye, ye-ye (Baby ohh)
[PreChorus]
Rest your mind
Drink some wine
This my kaya, baby, it′s hard to find
Shine your eyes oh, stretch your hand oh
Comot for yawa, make I solve your life
Written by: Folarinde Falana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...