album cover

For Me

517Music2026
album cover
For Me was released on May 1, 2026 by Platoon as a part of the album NIGHT - EP
ReleasedMay 1, 2026
LabelPlatoon
LanguageEnglish
BPM107
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
For me
[Verse 1]
I go first do like say I hear word
Until you jam me for call with that girl wen I meet for next thought
I know I suppose run that one go the next stop
You just dey tell me no love me stubborn
Why I no go do oh?
[Verse 2]
I don tire oh
For the matter oh
E dey pain my body all the girls just dey para oh
The kele get wahala oh
Me I no get the power oh
Me I no fit to de resist
Na shege them go show me now now oh
[Chorus]
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
For me
[Verse 3]
I don dey fall my time no dey waste
Abegi pray to Jesu for my sake
Make all these kele no use me
Make I dey prepare for wetin win do me
Do me
[Chorus]
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
Una go soon hear say them don use am
For me
For me
Written by: Howard Dominic, Itunuoluwa Sobomate Johnson

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...