album cover
OMO
album cover
OMO was released on April 22, 2026 by VORSTAR as a part of the album BBV - EP
April 22, 2026
LabelVORSTAR
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Areaaaa
Panadol
E nor go cure the headache
Dem go get
For my matter
And everyday
We nor dey ever stop
We elevate
Stacking paper
Back to sender
Bad energy go tire
The kind of life we living
Every other night dorime
Ice on me dey like Fiji water
I nor dey feel pressure rara
From Capetown to Sweden
Na God wey dey give me rhythm
I've been trying to get it on my own (mmmm on my own)
Spending money on the low
(Mmmm on the low)
Cos I know say people come and go (mmmm come and go)
Na why I dey like dey on my own (mmmm on my own)
I've been trying to get it on my own (mmm on my own)
I've been blowing the money like blow blow
Like blow blow
Cos I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own,on my own oooh
Na only God I get to call
That's why when I dey for church
I dey praise with my all
Thank you baba God oh
Cos wetin man see for this life
If I talk dem go think say na lie
Many times man nor get shingbain
But I still walk with a smile
Rara Bad energy go tire
The kind of life we living
Every other night dorime
Ice on me dey like Fiji water
I nor dey feel pressure rara
From Capetown to Sweden
Na God wey dey give me rhythm
I've been trying to get it on my own (mmmm on my own)
Spending money on the low
(Mmmm on the low)
Cos I know say people come and go (mmmm come and go)
Na why I dey like dey on my own (mmmm on my own)
I've been trying to get it on my own (mmm on my own)
I've been blowing the money like blow blow
Like blow blow
Cos I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own,on my own oooh
on my own (mmmm on my own)
Spending money on the low
on the low
Cos I know say people come and go
come and go
Na why I dey like dey on my own
on my own
I've been trying to get it on my own
on my own
I've been blowing the money like blow blow
Like blow blow
Cos I know say people come and go
Come and go
Na why I dey like dey on my own
On my own,on my own oooh
Marqai mix
Written by: Kings Vorstar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...