album cover
FOR ME (Single)
album cover
FOR ME (Single) was released on November 17, 2020 by VORSTAR as a part of the album FOR ME (Single) - Single
November 17, 2020
LabelVORSTAR
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

It's showtime folks
Areaa
It's blownboy vorstar yeah
(Mmmm)
People too dey like update
That's why we dey package(package)
Even if na garri we see chop
We still dey manage(manage)
People dem plenty
Wey go hate on you
Just because their guy dey hate on you
Oh nooooo
I just dey wonder wonder wonder wonder why
Who go who go ever ever dey my side
When e rough and when nobody dey to look
Even days wey be say my eyes don dey chook
Are you for real
Are you for me
When things dey red
Shey you go believe
Or you go gbes
Na wetin dey
Are you for me
Iye iye iye iyeeee
Sometimes I be just wondering
Why they don't wanna see a young man win
I nor free for my country
I too quick make am
Dem dey vex for me
But me i nor dey think am oh
Cos na so the life dey go
Everyday We learn and grow
So I stay my own oh oh oooh
Are you for real
Are you for me
When things dey red
Shey you go believe
Or you go gbes
Na wetin dey
Are you for me
Iye iye Are you for real
Are you for me
When things dey red
Shey you go believe
Or you go gbes
Na wetin dey
Are you for me
Iye iye iye iyeeee
I just dey wonder wonder wonder wonder why
Who go who go ever ever dey my side
When e rough and when nobody dey to look
Even days wey be say my eyes don dey chook
Written by: IMIEFAN EMMANUEL IDAHOR, KINGS OMOGIATE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...