album cover
Gobe
9,919
Music
Gobe was released on April 17, 2026 by Throne Records as a part of the album Before I Blow - EP
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:05 - 00:10
Gobe was discovered most frequently at around 5 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:25
01:15
01:30
01:35
01:45
01:50
01:55
02:25
00:00
02:41

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kidd Carder
Kidd Carder
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Samuel Oluwatosin
Emmanuel Samuel Oluwatosin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shallythechampion
Shallythechampion
Producer
Noah Airé
Noah Airé
Mixing Engineer

Lyrics

Ọmọ, shoe get size, ọmọ
I dey prize, ọmọ
I for don die, ṣ'òmọ?
Any which way, I'll fly, ọmọ
See, I wan do, anytime you come through
Ábi ṣé na juju wey you don do? (Ábi ṣé na juju wey you don do?)
E dey be like I dey make the wrong move, oh
Oh, I dey miss you
I cannot wait for the real you
And, I'll rather kpai than to leave you, love is sinful
Even if you lie, I'll believe you oh, kòni si issue
Ṣé you go undress for me now?
Òyá I go chop you for dinner
You know say I get the stamina (get the stamina)
And she don dey like am, she say sabi the formula"
But, ṣé you go undress for me now?
'Cause I go like to chop you mọ dinner (mọ dinner)
And, there's alot about your body
I wan touch your body
And we go need some loving
Happened just all of a sudden
And, there's alot about your body
I wan touch your body
And we go need some loving
Happened just all of a sudden
E no go pass today
I go camp you for like straight two days
I no wan hear say e don too late, oh
You go call me if you wan dey show face, oh-oh
Má pariwo "I de hold my days" (má pariwo, "i de hold my days")
'Cause I see body, e go cause gobe
I no wan hear say "e don too late" oh
You go call me if you wan dey show face, oh-ohh
Ṣé you go undress for me now?
Óyá I go chop you for dinner
You know say I get the stamina (get the stamina)
And she don dey like am, she sabi the formula
But, ṣè you go undress for me now?
'Cause I go like to chop you mọ dinner
And, there's alot about your body (gobe)
I wan touch your body (today)
And we go need some loving
Happened just all of a sudden
And, there's alot about your body (gobe)
I wan touch your body (today)
And we go need some loving
Happened just all of a sudden
Ọmọ, shoe get size, ọmọ
I dey prize, ọmọ
I for don die, ṣ'òmọ?
Any which way, I'll fly, ọmọ
Ọmọ, shoe get size, ọmọ
I dey prize, ọmọ
I der don die, ṣ'òmọ?
Any which way, I'll fly, ọmọ
(Boombah)
Written by: Emmanuel Samuel Oluwatosin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...