album cover
Anybody
12,627
Music
Anybody was released on August 21, 2026 by THRONE RECORDS as a part of the album Anybody - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:35 - 00:40
Anybody was discovered most frequently at around 35 seconds into the song during the past week
00:00
00:35
01:00
01:10
01:15
01:25
01:40
01:55
02:20
00:00
02:30

Lyrics

[Intro]
If e no
If e no come my way
If you no call my name
You go still call my name (mogbe)
[Verse 1]
I get little testimony
Cos I remember when dem been tell me say my songs e no hit
I get nepo girls wey go dey for me
Cos you go tell me how you go get big yansh with no money
[PreChorus]
So many matter I think say e go kpai me
You dey do me bad I dey lock up your matter e no concern me
And if e no dey, I go work
I no go wait you to co-sign me
Cos everyday I dey shamayan your matter e no concern me
[Chorus]
Oh oh if e no
If e no come my way
I no fit vex for anybody
If e no come my way
Oh oh if e no
And If you no call my name
I no fit vex for anybody
If you no call my name
[Verse 2]
You go look face as you dey fear big man you go try to dey fear Smallie
I no dey fear to dey press bobby
But I no dey like to dey spend money
Many matter dey burst my brain
So many reasons to smile again
Shark palmi I dey pop champagne (mogbe)
[PreChorus]
So many matter I think say e go kpai me
You dey do me bad I dey lock up your matter e no concern me
And if e no dey, I go work
I no go wait you to co-sign me
And everyday I dey shamayan your matter e no concern me
[Chorus]
Oh oh if e no
If e no come my way
I no fit vex for anybody
If e no come my way
Oh oh if e no
If you no call my name
I no fit gas for anybody
If dem no call my name
[Outro]
If e no
If e no come my way
If you no call my name
You go still call my name (mogbe)
Written by: Emmanuel Samuel Oluwatosin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...