album cover

Roger.

15,864R&B/Soul2026
album cover
Roger. was released on April 10, 2026 by FullMoon Musiq / Dejer as a part of the album Roger. - Single
ReleasedApril 10, 2026
LabelFullMoon Musiq / Dejer
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I no fit fall now many people dey wey go suffer am
Na why I dey hunger I dey hunger ah ah
Na why my soldier dey Roger soldier dey Roger dey Roger ah ah
And we go dey alright
Hmm hmm Yo yo
Everyday na money I dey find
Sometimes I dey jonz jonz ahhh
E dey do me one kind
I no fit fall now many people dey wey go suffer am
Na why I dey hunger I dey hunger ah ah
Na why my soldier dey Roger soldier dey Roger dey Roger ah ah
And we go dey alright
Hmm yeah uhm uh yeah
Kilodeti kilodeti wonbimi
How I day do am voodoo or magic yeah
I no dey for compete yeah I no dey for competition
See them wey dey talk talk e no dey for my name
This is my life this is my pain
Angeli ton gbowo wa bamipade oh bamipade ahhh
Hmm hmm omo lile omo lile okanmile ah
Kinimoshey tonkigbe ah kinimotun shey ton kigbe
I no fit fall now many people dey wey go suffer am
Na why I dey hunger I dey hunger ah ah
Na why my soldier dey Roger soldier dey Roger dey Roger ah ah
And we go dey alright
Hmm hmm Yo yo
Everyday na money I dey find
Sometimes I dey jonz jonz ahhh
E dey do me one kind
Hmm hmmm
You know you know I be strongman I know
I dey hunger
Na why my soldier dey Roger soldier dey Roger dey Roger ah
I be strongman I know I know o
Melody
Written by: andrew Kabo

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...