album cover
WHAT IF
album cover
00:00
00:20
00:35
02:00
00:00
02:17
Past 7 Days
WHAT IF was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
It's Dopestiks baby
Wonder if
Till it leads me to the light
[Verse 1]
Account balance don dey hit zero
Balance don dey hit zero
Na person wey him mind rest dey use pillow
Person wey him mind rest dey use pillow
[Verse 2]
Oh uh uh I dey think o
What is the next move I dey think o
Ma mama dey for house
And papa dey for house
Na first born burden I carry o
[Chorus]
Oh oh oh oh my Heavenly Father
Wetin we dey do for the Mullar
For me never to carry last uhhh
What if I what if I what if I die
Shey na heaven I dey go or na fire
Shey na heaven I dey go or na fire
What if I what if I what if I kpai uh
[Verse 3]
Shey na love I wan dey chop
Na money dey gimme joy
Because tell me how many fall I go fall
Wey I never fall before
You don't even know why I been ghosting online
Tell me where I see time to carry person for mind
Na the purple I dey gulp for night till I see d light
[Verse 4]
See me now see me now ah ah
Omokan criminal
Criminal Criminal ah ah
Dem be dey call me criminal
Because I dey find I dey find yan ah
Shebi na money I dey find
I dey try I dey try yan ah
[Chorus]
Oh oh my Heavenly Father
Wetin we dey do for the Mullar
For me never to carry last uhh
What if I what if I what if I die
Shey na heaven I dey go or na fire
Shey na heaven I dey go or na fire
What if I what if I what if I kpai
Written by: andrew Kabo

Loading...