album cover
Dahvileon
14
Music
Dahvileon was released on May 29, 2026 by BBTM Music as a part of the album Ready or Not
album cover
Release DateMay 29, 2026
LabelBBTM Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM130

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dahvi
Dahvi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Desmond Frank
Desmond Frank
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
9 fingers
Producer

Lyrics

Dahvileon
Aya..ay!
I go sing hallelu.. ah
I go sing hallelujah o!
I dey pray
When I wake for morning
Make God keep my money where e nogo hard to find ah..
Everly
Some people Dey wey say I nogo fit be sombody
Say I go fall off
Dem go tire o (dem go tire)
Dem go tire o (tire tire)
Their mind go Dey
Cus I go Dey on fire o
No try am o (nogo try am)
No try am o (try am try am)
The frequency e go burn your chest
Like alomo
And Dem cun dey call my name o
Dahvileon dem go call my name o
(Dahvileon oh..)
Dem Dey call my name o
When I enter dem go start to call my name o
(Dahvileon oh!)
Eh ah..
(Dahvileon oh!)
Eh ah..
(Dahvileon oh!)
Dem go start to holla my name o
(Dahvileon oh!)
Eh ah..
(Dahvileon oh!)
Na still dem go talk talk talk talk (talk o)
Say all my winning na luck o (luck o)
After the pain and the struggle (struggle)
do like say I no deserve o
Me I got love for my people o
Them like my music why dem make me songito
Dem go tire o (dem go tire)
Dem go tire o (tire tire)
Their mind go Dey
Cus I go Dey on fire o
No try am o (nogo try am)
No try am o (try am try am)
The frequency e go burn your chest
Like alomo
And dem kan dey call my name o
Dahvileon dem go call my name o
(Dahvileon oh..)
Dem dey call my name o
When I enter dem go start to call my name o
(Dahvileon oh!)
Eh ah..
(Dahvileon oh!)
Eh ah..
(Dahvileon oh!)
Dem go start to holla my name o
(Dahvileon oh!)
Eh ah..
(Dahvileon oh!)
Written by: Desmond Frank
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...